Weh-Weh

Kae Sun
Album : Ship And The Globe (Special Edition)
The tin way you sow wey you go reap
Some wake up, some dem still dey sleep
Some go on like dem no dey care
starting trouble over here
Time and time and again yeah
Time and time and a weh weh
Landrover rolling over blowing petrol you blow my mind
travel dust roads north to city, to and fro dem dey rob wanna mines
Time and time and again yeah
Time and time and a weh weh
We are wide awake
We are wide awake
We are wide awake and nobody leaves empty handed, Africa
Make you tell the people
Wey dem dey ron de country
if dem no dey guard dem go bost dem plenty
everyday bost bost bost
everyday so so so bostin but
We are wide awake
We are wide awake
We are wide awake and nobody leaves empty handed, Africa
Time and time and again yeah
Time and time and a weh weh
TIme and time again yeah


Other lyrics searched

Singer Song title
Mavado Weh Dem A Do
Pur Es tut weh
Lafee Es Tut Weh
Purple Schulz Es Tut Weh
Nessi Wenn es kurz weh tat
Donots Es tut nur weh, wenn ich lache
Rammstein Ich tu dir weh (RMX By Fukkk Offf)
Kae Sun Ship And The Globe
Kae Sun Ship And Globe
Re:Plus Ship And The Globe (Feat. Kae Sun)
(황건님 Kae Sun Ship And The Globe(괜찮아 사랑이야 OST)
KAE Outta My Mind
Araki Kae Do It Minnie May
Oehl Kae Tempest
Spada Catchfire (Sun Sun Sun) (Feat. Anna Leyne) (Radio Edit)
동성 Teen OB 남성합창단 Sun Rise, Sun Set
They Might Be Giants Why Does the Sun Shine? (The Sun Is a Mass of Incandescent Gas)
KIRA! SUN GET BACK SUN! (Inst.)
Sweets Rising Sun ~ヒカリ~ / Rising Sun ~Hikari~ (Rising Sun ~빛~)




Comment List

No comments available.